[Intro]
Yeah
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
My nigga…die for nothing
……..
Oluwaburna o (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn)
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face
Calling me Lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn (Ad libs)
[Chorus]
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
[Verse 2]
Make you know say
Anything wey you do
Dem must commentate (I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way (I can’t come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up
[Chorus]
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
My nigga what’s it gon’ be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Die for nothing
Onyedika Emmanuel
October 14, 2018 at 2:23 am
I love this song keep the 🔥 burning Bro
Favy berry
December 12, 2018 at 8:09 am
Hot vibes God bless Burma